Breaking News

Maxyflex [[ dance]]


 Maxyflex is here again by dropping a single title "Dance"... This is indeed a nice song.

Download||listen||share

                             Download




Lyrics:

             INTRO

Maxyflex on the mic boidem mxy above

Manya manya make you manya ooo oya dance for me manya manya make you manya ooo

            VERSE 1

As e dey hot we dey give dem dey enter body 

Omoh geh make u dance for me ah go shak more pamy

Kilode me can try 

What u need me can buy 

Me no get long story go dey Jolly 

Ama life for de party 

U knw say boidem be Alaji 

I dey see dem ladies dey come mah way

On the low dem niggas dey run away

            CHORUS

Mamafrica 

Turn around and show dem dance yo kejijo

Mamacita 

come to daddy u mah brown skin girl milo 

           VERSE 2

E don tey I dey eye you baby

Say this kind dance you dey do e dey make me crazy 

U dey cause confusion on the low nobody no...

You dey cause confusion on the low nobody notice

You must become my lady 

For this one wey you dance 

You must become my lady

No worry omoh hear me say

I dey see dem ladies dey come mah way

On the low dem niggas dey run away

       BACK TO CHORUS


            VERSE 3

No dulling moment with u

As I get this money make I spent it on you

I don dey pray God say make I own this your heart girl 

I go tell my daddy yeah 

Na you ah go marry yea

I go make you jolly yo

I go make you happy yo

I go take you round the world and show you who you are ehya

I dey see dem ladies dey come mah way

On the low dem niggas dey run away

        BACK TO CHORUS


             OUTRO

Omoh girl mi dance yo dance for daddy omoh girl mi dance yo ehh

Maxyflex on the mic

 



No comments