[New music] Christmas Vibes by MAXYFLEX
Maxyflex is dropping another hint for this Christmas. Titled: CHRISTMAS VIBES which is M&M by maxyflex.This song is really inspiring.I recommend a strong downloads.
Don't forget to share the Greatness across Africa. ..
DOWNLOAD
LYRICS:
INTRO
Bang it Maxyflex on de mic
Boidem omoh Alaji one give dem one knack it Chairman
VERSE
Fresh out fresh nigga when I step to the club enemies step out we deh give dem de gbedu de make dem de scatter de make dem de shout omoh alaji number one maxyflex all de way from Adamawa ah gat luv for de street Ama do de remix omoh shegbawa.
CHORUS
Omoh Christmas Christmas vibes eh mini
Everybody don de set for kudi
Christmas vibes ehh christmas vibes
Ama turn diz one yeye
HOOK
Ehm ehm eh Brother good evening goo good evening
Ehh evening
Ah Ha much be diz shoe ah wan buy ahm for Christmas
Ehh na just 30k 30k
Omoh
Ehe
Ah get 1k
Mcheuff gerara here
VERSE
Somebody bring somebody
DJ put on repeat made dem turn de body
Is been long these guys dey here
Common do something make dem to feel their money
everything for diz world na vanity zlatan abeg make u tell dem again
Mah sister u should be real for once and stop faking life
B.T.C
HOOK
if u no get u no get no be by force to wear Christmas cloth ahh as ah dey here seff ah no get cloth ooo na my secondary school. uniform ah dey wear
VERSE
Check inside life u go see everybody dey live him life
For diz life wey we dey na turn by turn everybody de fly
u no get ahm yesterday u no get ahm today uhh Christmas dey come wey be say u go dance u go chop all the rice
Na ur day ooo
Na ur day na ur day dance dance dance
Na ur time ooo
Na ur time ooo since u no get na ur time ooo
Na ur day ooo
Christmas na for u kombe kombe
Na ur time ooo
Na ur time ooo flex chop de rice ooo
HOOK
Ah wish everbody happy Christmas
Ehh for real for real haha no go dey rush things wey go cause ur dead haa jeje things
PRE_CHORUS
Pinza mafia omoh dah one na confirm gee ooo gallant Solex haha Ab J_jacks karlmax Nundy dechapman ahyaya
B.T.C
OUTRO
Oshe emi alaji number one
When I step on the mic
Give dem de vibe woo
#BOIDEM
No comments